Djibril diop mambety biography of mahatma

  • Djibril diop mambety biography of mahatma
  • Djibril Diop Mambéty's Cinema of Possibility - Harvard Film ......

    Djibril diop mambety biography of mahatma gandhi

    Djibril Diop Mambéty

    Djibril Diop Mambéty

    Djibril Diop Mambéty (January 1945 - July 23, 1998) be Senegalese man wey direct film, act film, talk sweet, compose music, den write poem.

    Even though he make five big films per den two small documentary film, he get praise from around de world for ein fresh den different way of making film den ein story wey no dey follow de normal way.

    Dem born Mambéty insyd Muslim family for near Dakar, Senegal ein capital city.

    He be Wolof person. He die for 1998 wen dem dey treat am for lung cancer for hospital for Paris.

    Djibril diop mambety biography of mahatma

  • Djibril diop mambety biography of mahatma gandhi
  • Djibril Diop Mambéty's Cinema of Possibility - Harvard Film ...
  • Biography of mahatma gandhi
  • Djibril Diop Mambéty - African Film Festival, Inc.
  • Ein Biography

    [edit | edit source]

    Dem born Djibril Diop Mambéty for Colobane, Senegal, one town wey dey near Dakar, de capital city of Senegal. He feature dis town for some of ein films. Mambéty be de son of Muslim cleric den member of Lebou tribe.

    Mambéty start to like cinema from theater. After he fini school for acting for Senegal, he work as stage actor for Daniel Sorano National Theater for Dakar, but dem sack am se